Highkidz

Highkidz Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Highkidz, Sports, Udodoma Street, Uyo Itam.
(1)

27/07/2025

Congratulations Superfalcon..
Add your congratulations

27/07/2025

π™Žπ™π˜Όπ™π™ one βœ…
π˜½π™€π™‰π˜Ύπ™ƒ one πŸͺ‘
π™Žπ™€π™‡π™‡ one πŸ’Έ

27/07/2025
27/07/2025

Rasheedat Ajibade na player of the tournament

And

Chiamaka na Goalkeeper of the tournament

Go Fabirizo page go check wetin β€œAnd” win

27/07/2025

A PERFECT 10! πŸ†πŸ†πŸ†πŸ†πŸ†πŸ†πŸ†πŸ†πŸ†πŸ†

Nigeria's Super Falcons have done it again, securing a record-extending 10th WAFCON title!

Queens of African football.

27/07/2025
27/07/2025
25/07/2025
25/07/2025

The way some of una take dey disrespect Osimhen dey pain me because how person go tell me say Isak better pass Osimhen by far na why e worth Β£120m

β€’ Shey na for goals?, Osimhen get career goals pass Isak despite say Isak don play more games ooo..

β€’ Isak don play 335 games score 141 goals while Osimhen play 279 games score 152 goals so tell me how e take better pass Osimhen.

β€’ Osimhen don win top scorer awards for two different leagues, finish top 10 for Ballon d’or ranking still win CAF award, apart from player of di month award which award Isak get?

β€’Hin best season na last season wey e score 27 goals in 42 games while Osimhen score 37 goals in 41 games last season.

β€’ Isak good oo, hin first touch good pass Osimhen own , e dey creative but inside that hin creativity Osimhen still get assists pass am..

Osimhen get pressing pass am, Osimhen good for air pass am, stamina nko? 60% of Isak 27 goals wey e score last season na tap ins so tell me where e good pass Osimhen abeg i won know…

25/07/2025

β€œYou have to leave football before it leaves you”

25/07/2025

Hmmm

Address

Udodoma Street
Uyo Itam

Telephone

+2348127928845

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Highkidz posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Highkidz:

Share

Category