Pigin football banter

Pigin football banter Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Pigin football banter, Sports League, Makurdi, Makurdu.

If you want sure games and you won make am this year, DM me, I get Ivan Toney's Number
17/01/2024

If you want sure games and you won make am this year, DM me, I get Ivan Toney's Number

Mctominay na some premier league club  legends πŸ˜‚πŸ€£
17/01/2024

Mctominay na some premier league club legends πŸ˜‚πŸ€£

Ivan Toney's 8-month ban wey dem kanck 4rm  football don dey  officially over, E dey  free 2 train and play competitive ...
17/01/2024

Ivan Toney's 8-month ban wey dem kanck 4rm football don dey officially over, E dey free 2 train and play competitive matches with Brentford

But if him gethm 2 sure odd weather sporty or Betking or make him dm me with account number πŸ˜‚

:

πŸ“Œ Imagine u carry Pot 4 your Head 4  90Minutes but they still Cooked your Team...πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚  football banter
15/01/2024

πŸ“Œ Imagine u carry Pot 4 your Head 4 90Minutes but they still Cooked your Team...πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

football banter

Omo today date
12/12/2023

Omo today date

Dey adim say don sabi
11/12/2023

Dey adim say don sabi

wen u order cheap copy of Zlatan
11/12/2023

wen u order cheap copy of Zlatan

Chelsea dey 2nd for table
10/12/2023

Chelsea dey 2nd for table

Wen Sheffield Utd hear say na Chelsea dem go play nextπŸ˜‚
10/12/2023

Wen Sheffield Utd hear say na Chelsea dem go play nextπŸ˜‚

Chelsea no like 3 points πŸ˜‚πŸ˜‚
10/12/2023

Chelsea no like 3 points πŸ˜‚πŸ˜‚

So Chelsea used 2 goalkeepers to swallow 2 goals
10/12/2023

So Chelsea used 2 goalkeepers to swallow 2 goals

Address

Makurdi
Makurdu

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Pigin football banter posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share