06/08/2026
๐จ ๐๐๐๐๐๐๐๐: ๐๐๐๐๐ ๐๐๐ ๐๐๐๐ ๐๐๐๐ ๐
๐๐ ๐๐๐๐๐๐๐๐๐ ๐
๐๐ ๐๐๐ ๐
๐๐๐๐ ๐๐๐๐! ๐ต๐ด๐ฃ Rodri don open door for Barcelona today - as e inform dem say e ready to negotiation on top contract terms next ๐ฅ Na the first time wey Rodri dey consider to move to Barcelona after Real Madrid don already dey follow Manchester City talk ๐ซฑ๐ปโ๐ซฒ๐ผ โ๏ธ Barรงa still dey watch dem leg waka as Real Madrid sef dey the race... the next big step na when Rodri go tell Manchester City em final decision, as Barรงa don already reach out to dem. ๐๐๐๐ ๐๐. ๐ฅ
Leo MessiFC Barcelona