Naija FM 102.7

Naija FM 102.7 Na we Radio!!
(439)

05/06/2026

Try Dey Get Better Landlord ooh πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ™†β€β™‚οΈπŸ™†β€β™‚οΈ

πŸŽ₯:

05/06/2026

Lagos no be just city, na mindset.
πŸ”₯🌍 PFL choose Omo Eko no be by mistake. Na here hustle get heartbeat, na here warriors dey born. Now the whole world wan use our culture, our energy and our fighting spirit sell the biggest MMA night for West Africa. πŸ₯ŠπŸ‡³πŸ‡¬

But make we yarn true: Dem dey celebrate Lagos because we special, or because dem know say Naija people go always bring the money, noise and attention? πŸ‘€πŸ”₯
June 13, history go happen for Eko Convention Centre. The question be: Are we hosting the world, or is the world finally recognizing who we’ve always been? 😏🌍πŸ₯Š

Ticket Dey sell fast sharply go buy ur own now. Link Dey our bio.

ANSWER THE SONG WEY DEY PLAY NOW. ADD THE CODE AT THE END OOO
04/06/2026

ANSWER THE SONG WEY DEY PLAY NOW. ADD THE CODE AT THE END OOO

04/06/2026

.sa join workchop crew .panam to come follow them yarn about him new song and some other things way go show face later for the year

03/06/2026

Who talk say global sports no fit speak pidgin?

πŸ‘€πŸ”₯ Biggest MMA promotion for the world don land for Naija FM 102.7 πŸ™†β€β™‚οΈπŸ”₯

And DEM choose PIDGIN to take yarn to millions. No grammar. No forming. Just actionπŸ₯ŠπŸ‡³πŸ‡¬

For JUNE 13, 6PM
We go Dey LIVE Untop Naijafm 102.7

03/06/2026

The head of the house don turn the tail oooh πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚

03/06/2026

You go gym by force ooh πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£

πŸŽ₯:

03/06/2026

Welcome to Nigeria’ πŸ‡³πŸ‡¬πŸ”₯

Juliet β€˜Golden Bones’ Ukah don send warning disguised as welcome message to Elisandra Ferreira. 😳

Today na smiles and handshakes, tomorrow na cage and gbas gbos! πŸ₯ŠπŸ’₯

Do you think Elisandra know wetin dey wait for am for Lagos, or Golden Bones dey overconfident? πŸ‘€πŸ”₯

03/06/2026

Dear Alejo, abeg no vex. I no fit answer you. Next time, send another person come wake me.’ πŸ˜³πŸ’€

If person send you this kind message after you don call am tire, wetin you go do?

πŸŽ₯:

03/06/2026

PIDGIN WORD & MEANING

Word: E Choke
Origin: From NIGERIA
Meaning: an expression of extreme surprise, awe, or excitement.
Example: This traffic situation today, e choke

Address

Keffi Street
Lagos
101001

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Naija FM 102.7 posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Naija FM 102.7:

Share