Wisdom Choke

Wisdom Choke Words of a wise man

25/08/2025
🚨 πŽπ…π…πˆπ‚πˆπ€π‹: Mamadou Sarr don join Chelsea on 8 year contract from RC Strasbourg πŸ’™βœ¨2005 born centre back go dey part of C...
09/06/2025

🚨 πŽπ…π…πˆπ‚πˆπ€π‹: Mamadou Sarr don join Chelsea on 8 year contract from RC Strasbourg πŸ’™βœ¨

2005 born centre back go dey part of Chelsea squad wey go play for FIFA Club World Cup, en contract go dey till June 2033

🚨 As E Dey Hot, No Let Am Cold : Chelsea don submit €15M BID for Mike Maignan, decision don dey up to AC Milan πŸ”΅πŸ‡«πŸ‡·Chelse...
08/06/2025

🚨 As E Dey Hot, No Let Am Cold : Chelsea don submit €15M BID for Mike Maignan, decision don dey up to AC Milan πŸ”΅πŸ‡«πŸ‡·

Chelsea wan get final answer on top Maignan negotiations before Club World Cup window end by Tuesday evening.

Club to club discussions don dey go on as Maignan sef join the blues asap.

🚨 As E Dey Hot, No Let Am Cold: Chelsea don submit initial bid in excess of €35m for Jamie Bynoe-Gittens! πŸ’™βš‘οΈBut agreeme...
07/06/2025

🚨 As E Dey Hot, No Let Am Cold: Chelsea don submit initial bid in excess of €35m for Jamie Bynoe-Gittens! πŸ’™βš‘οΈ

But agreement never dey om ground with Borussia Dortmund yet base on say dem dey reason some kine add-ons wey go dey crucial to fasten the negotiations.

Bynoe-Gittens don agree 7 year deal with Chelsea.

πŸ’° But Man City get 10% sell-on clause as part of deal wey dem been agree with Dortmund.

🚨 As E Dey Hot, No Let Am Cold: As E Be Like This, Kepa don agree to join Arsenal from Chelsea, 𝐑𝐞𝐫𝐞 𝐰𝐞 𝐠𝐨 soon! πŸ‡ͺπŸ‡ΈNext ...
07/06/2025

🚨 As E Dey Hot, No Let Am Cold: As E Be Like This, Kepa don agree to join Arsenal from Chelsea, 𝐑𝐞𝐫𝐞 𝐰𝐞 𝐠𝐨 soon! πŸ‡ͺπŸ‡Έ

Next step: Arsenal go trigger Β£5m release clause wey dey Kepa contract for Chelsea Den The deal go dey official.

Kepa go be Raya backup.

AC Milan Dey value Mike Maignan for Β£25m but chelsea no wan gree for Milan asking price but dem still dey talks on how d...
05/06/2025

AC Milan Dey value Mike Maignan for Β£25m but chelsea no wan gree for Milan asking price but dem still dey talks on how dem fit buy am on a lower price πŸ’°

Address

Zaria
Kaduna

Telephone

+2347089129435

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Wisdom Choke posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share