03/10/2025
Cunha don com out tok about how Manchester united dey fall back everyday.
Hin tok say u see that Manchester united player na dem get problem no be Coach get problem and there problem be say all of dem dey play senior man ball dem no one dey play as team. Hin tok say all of dem won score and the thin dey affect the team.
My people dey u think say point dey for hin word abi hin just dey defend there igbakugba.