Sport Tori

Sport Tori Na here football tori dey land correct!

We dey give una match preview, review, player analysis, hot takes, and football prediction and transfer updates join
From local street football to Premier League, Champions League, and African football — we dey yan

Baba loss finish for match come use one goal saved himselfUnited Tori Chelsea Addicts Chelsea Football Club
15/08/2025

Baba loss finish for match come use one goal saved himself
United Tori Chelsea Addicts Chelsea Football Club

FT: Liverpool 4:2 Bournemouth Bournemouth been come back come go back again Premier League season been wan start with sm...
15/08/2025

FT: Liverpool 4:2 Bournemouth
Bournemouth been come back come go back again
Premier League season been wan start with small dreama but Liverpool show why dem be champions
Salah no dey use eyes see opening day match Baba just dey cashout goals anyhow for opening day
Chelsea Addicts
United Tori
Chelsea Football Club

28/07/2025

Good morning my people
I just wan remind Una say small time now football go resume make
How Una think say dis upcoming season go be na

BREAKING TORI: Al Nassr dey waka fast to sn**ch João Félix from Benfica hand 🔵🟡🇸🇦Dem don already send permanent offer go...
27/07/2025

BREAKING TORI: Al Nassr dey waka fast to sn**ch João Félix from Benfica hand 🔵🟡🇸🇦

Dem don already send permanent offer go Chelsea and don give Félix contract wey fit land am for Saudi.

Talks don near final stage… na small small details remain, and for the next 24 to 48 hours, Félix fit pack enter Saudi.

He fit reunite with Cristiano Ronaldo again o! 😮🇵🇹

If Una like make Una win Nothing concern me But make our agenda continue ooo001 and countingUnited Tori Chelsea Addicts
27/07/2025

If Una like make Una win
Nothing concern me
But make our agenda continue ooo
001 and counting
United Tori
Chelsea Addicts

Man U win match kee??How mange Make eh just be play play ooooUnited ToriChelsea AddictsFootball in pidgin
27/07/2025

Man U win match kee??
How mange
Make eh just be play play oooo
United Tori
Chelsea Addicts
Football in pidgin

Messi bodyguard don lap 🤣 🤣 🤣 Tori were lap us be say inter Miami don sign Rodrigo de Paul from atletico de Madrid like ...
27/07/2025

Messi bodyguard don lap 🤣 🤣 🤣
Tori were lap us be say inter Miami don sign Rodrigo de Paul from atletico de Madrid like dis now him don join messi for America

Messi beg am ooo make him no shot person 🤣🤣🤣🤣

Women AFCON 2025 FULL-TIME : MOROCCO GIRLS 2-NAIJA GIRLS  3 :Naija try well well,this one na better U-turn dem take come...
27/07/2025

Women AFCON 2025 FULL-TIME : MOROCCO GIRLS 2-NAIJA GIRLS 3 :Naija try well well,this one na better U-turn dem take come win this match, Morocco girls try sha but them need to try wella next time
The Women AFCON 2025 don finish and as usual, e get as e be. Nigeria Super Falcons try well, dem don win this fine cup 10 times eh no easy na dem don win am highest for all Africa girls
Joy ful body for Naija now as Chiamaka na Goalkeeper of the tournament and Rasheedat Ajibade na player of the tournament
Morocco try wella as dem use arrange this AFCON

Football Tori go dey bring you more football gist and analysis in Pidgin — no forget to follow and share!

Big win on home soil 💪CChelsea Football ClubFChelsea Football ClubCChelsea Football Club
27/12/2023

Big win on home soil 💪
CChelsea Football ClubFChelsea Football ClubCChelsea Football Club

Address

Anambra
Awka

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Sport Tori posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share