28/01/2026
AndrΓ© Onana fit return to him former club Inter Milan as replacement for 37 yrs old Yan Sommer. Reports Dey suggest say talks with Onana Agents dey don start. Onana seem to don find him form for Trabzonspor After a shaky time at Man Utd.
Wetin una think? E make sense for Onana and Inter?