Nigeria football gist

Nigeria football gist dis page na to dey discuss football 4 pigin english only, join www.piginfootballfans.blogspot.co.uk to win AWUF 500 Naira Etisalat Recharge card

04/05/2024

Finally ooo we dor come back after how many years, but this time na with plenty bonuses and many news so make all of una ready we sorry for the delay oooooo

Nice headshot
17/05/2018

Nice headshot

Dodo Pizza is here tag your Dodo lovers
07/07/2017

Dodo Pizza is here tag your Dodo lovers

Abeg make Una go view the link https://www.youtube.com/watch?v=QDb-emgwV0UI hail una
19/01/2016

Abeg make Una go view the link
https://www.youtube.com/watch?v=QDb-emgwV0U

I hail una

These days you have to exercise all caution when you hug most of these girls because full face make up to take over back to back

13/01/2016

Hello my people how una dey na happy new year ooooo

28/07/2015

Hello my people how Una dey? I dor miss Una scatter oo. Our page name for come back oo so Pidginfutbalfans go start again

Wetin dey happen to CR7?
24/03/2015

Wetin dey happen to CR7?

02/02/2015

GlobalXPay is a reputable and reliable merchant in Nigeria that is registered under Aines Swift Global Ltd with Corporate Affairs Commission (CAC) Nigeria, with company number: RC 1112312. We deal mainly in Perfect Money, Egopay, Payza, Payeer, and Bitcoin currently. Our main objective is to instantly complete all transactions placed by our customers immediately after their payment is confirmed and to treat all our customers as kings. We have been in operation for more than two years and are located in 89 Akolomafe Close, Alagbaka Akure, Ondo State.

Contact us now on: +234 9092227376 and visit our website at www.globalxpay.com

Real Madrid King of Europe. Real Madrid dor win La Decima to mk dem the only team for d Europe wey dor win Champions Lea...
25/05/2014

Real Madrid King of Europe. Real Madrid dor win La Decima to mk dem the only team for d Europe wey dor win Champions League 10 times.

Man U legend Ryan Giggs who get 963 caps for ManU dor finally retire from football. Abeg make una hail Ryan Giggs baba h...
19/05/2014

Man U legend Ryan Giggs who get 963 caps for ManU dor finally retire from football. Abeg make una hail Ryan Giggs baba he toooooo much. us now on www.facebook.com/pigdinfutball

Manchester United dor sign Louis Van Gaal as deir new manager and Ryan Giggs na be him assistance.  follow us now on www...
19/05/2014

Manchester United dor sign Louis Van Gaal as deir new manager and Ryan Giggs na be him assistance. follow us now on www.facebook.com/pigdinfutball

b4 der dey d same team dey run tins togeda before dem cm split den suddenly dem  turn enemies. now i need una opinion P...
18/05/2014

b4 der dey d same team dey run tins togeda before dem cm split den suddenly dem turn enemies. now i need una opinion Pep Guardiola and Jose Mourinho who be better good? follow us now on www.facebook.com/pigdinfutball

Address

London

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Nigeria football gist posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category