Barca in Pidgin

Barca in Pidgin Informations de contact, plan et itinéraire, formulaire de contact, heures d'ouverture, services, évaluations, photos, vidéos et annonces de Barca in Pidgin, Sports et loisirs, Buea.

💙❤️
16/04/2024

💙❤️

Tonight go rugged!!!🔥
16/04/2024

Tonight go rugged!!!🔥

All my life i dey support this club, i swear nothing wey my eyes never see. From losses to winnings, this club don make ...
16/04/2024

All my life i dey support this club, i swear nothing wey my eyes never see. From losses to winnings, this club don make my heart turn to stone, nothing fit pain me pass watin we don go through before, no matter the results i go remain Barca fan💙❤️.

Make dem cam, we ready...😤🔥

Na our warriors wey go start the battle be this ‼️✨
16/04/2024

Na our warriors wey go start the battle be this ‼️✨

Barca fans dey vex for this dembele matter oo😅
16/04/2024

Barca fans dey vex for this dembele matter oo😅

13/04/2024

Real get 0 shots on target for first half, Mallorca coach supposed call Diego Simeon ask am how dem dey park bus ASAP

Make Mallorca just hold Madrid tight make 90 minutes reach, their mind no go touch ground 😂
13/04/2024

Make Mallorca just hold Madrid tight make 90 minutes reach, their mind no go touch ground 😂

UEFA player of the week na this our low budget Rinaldinho❤️⚽
12/04/2024

UEFA player of the week na this our low budget Rinaldinho❤️⚽

Barca dey interested in this manchi, i want make we buy am, this boy na baller no be cho cho cho👌💯
12/04/2024

Barca dey interested in this manchi, i want make we buy am, this boy na baller no be cho cho cho👌💯

Watin be this 😩
11/04/2024

Watin be this 😩

Alert ⚠️⚠️⚠️Reports dey reach my side say nobody don see Mbappe after the match🥹I get idea, abeg check our defender's po...
10/04/2024

Alert ⚠️⚠️⚠️
Reports dey reach my side say nobody don see Mbappe after the match🥹

I get idea, abeg check our defender's pocket 😂

10/04/2024

Definition of Judas Iscariot 🤌🥹

Adresse

Buea

Téléphone

+237678547216

Site Web

Notifications

Soyez le premier à savoir et laissez-nous vous envoyer un courriel lorsque Barca in Pidgin publie des nouvelles et des promotions. Votre adresse e-mail ne sera pas utilisée à d'autres fins, et vous pouvez vous désabonner à tout moment.

Partager