07/12/2023
If u no get money, Get sense ππ E get why!!
Buy okrika wash am well put am for body nobody go know... spray perfume and smell niceπππ
Look for small money, rent one room apartment comot for ur papa house no let dem see u finishππ
Even na garri or rice u see, just dey manage am nobody go know.ππ
Hustle tight and pray one day e go pay.ππ
Find one responsible girl dat will understand u, tell her everything, if she like, she stay.. if she no like, she leave. don't kill urself for anybodyππ
Start ur life small small cos all those big men u are seeing today Started from somewhereππ
Don't ever try to live a fake life, open up!! who want to like u will definitely like u for who u are β£οΈβ£οΈβ£οΈβ£οΈ I no fit talk pass dis one if u like hate me wat must be done must be done ππ
I come in peace.
πππ€