Football Matters In Pidgin

Football Matters In Pidgin Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Football Matters In Pidgin, Sports, Along Ogb gas� ventures, Enugu.

07/06/2025
Na now I see👀 the reason why Man city dey follow Lyon up and down make they release this boy to themOboyyyyThis guy na p...
05/06/2025

Na now I see👀 the reason why Man city dey follow Lyon up and down make they release this boy to them

Oboyyyy
This guy na proper baller⚽ ooo
See goal wey he score tonight 🙆‍♀️🙆‍♀️
Incredible ❗❗

E be like say as Yamal and Pedri think say na real Madrid they dey play with oooBecause France🇫🇷 go do mistake wear whit...
05/06/2025

E be like say as Yamal and Pedri think say na real Madrid they dey play with ooo
Because France🇫🇷 go do mistake wear white wey be Real Madrid color
See as the two of them just dey ball for this game

Nawa oo

My peopleAbeg make una no vex ooBut at least... Make una just use una two precious eyes👀 view this thing abeg👇Na goal we...
05/06/2025

My people
Abeg make una no vex oo
But at least...
Make una just use una two precious eyes👀 view this thing abeg👇
Na goal wey CR7 score yesterday be this👇

E don red for Jack Greelish wey be Man City player oooAs information don dey reach me now say Man City won comot he name...
04/06/2025

E don red for Jack Greelish wey be Man City player ooo

As information don dey reach me now say Man City won comot he name from their club world cup🏆⚽ squad ooo

Man City dey ready to sell am ASAP to any club wet try show small interest

Address

Along Ogb Gas� Ventures
Enugu

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Football Matters In Pidgin posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share

Category